D. Prince - Goody bag [tekst, tłumaczenie i interpretacja piosenki]

Wykonawca: D. Prince
Gatunek: Pop

Tekst piosenki

D'Prince is here
Mavins
They want my goody bag….eh
They want my goody bag….eh
I get the goody bag….eh
I know you want my goody bag….eh
What's your selling point….eh
Do you know your selling point….eh
You gats to know your selling point….eh
Oya identify your selling point….ehhh
In the goody bag
Kudi dey for the goody bag
Money dey for the goody bag
And banana dey for the goody bag….eh
In the goody bag
Kudi dey for the goody bag
Money dey for the goody bag
And banana dey for the goody bag
This was copied from free naija lyrics dot com
See I as I dey, I be fresh boy
And that's my selling point
I dey roll up and down in some fresh toys
And the latest one na the rolls royce
No be play, if you slow you go tey
Omo ma lo pe, ma lo pe o
You gats to know you selling point all the time o
If na baka you get you show
If na food you sabi e good
If na bobby you get you show o
If na book you sabi e good
Don't be dulling them
Any cash wey dem get, be showing them
Anything wey them want, be giving them
Me I dey give, I dey give, I dey give it to them
Dem dey call me santa
Baby come make we enter
Make I nack you the lamba
See as the lamba dey enter
Make dem dey blow dem banger
Na we dey top the bumper
This one is such a bomber
If you think say na lie, ask your sister o
They want my goody bag….eh
They want my goody bag….eh
I get the goody bag….eh
I know you want my goody bag….eh
Whats your selling point….eh
Do you know your selling point….eh
You gats to know your selling point….eh
Oya identify your selling point
In the goody bag
Kudi dey for the goody bag
Money dey for the goody bag
And banana dey for the goody bag eh
In the goody bag
Kudi dey for the goody bag
Money dey for the goody bag
And banana dey for the goody bag….eh
Shout out to my beautiful ladies
All my sexy beautiful ladies
I got love for my beautiful ladies
Goody bags for all of you ladies….eh
Na club we dey no be burial
No be that church wey dey your area
Even if you hear am for radio
Use your bumbum damage the area….eh
You have to show them your beauty
You have to give them the action…action
You have to handle with caution…caution
The way you making the boys to gin ginger
As I dey so, I dey vex o, I dey vex o
If e many you know say na ex o
As I dey hear na omoba and the rest o
Smoking her cigarrette
Smoking and shaking her figure eight
No underrate, me I no fit go dey underrate
Help me ask her wetin I do am o
She just dey show her selling point anyhow o
Want my goody bag
Goody goody
What's your selling point
You gats to know your, you gats to know your selling point
They want my goody bag
Goody goody
Identify your selling point
In the goody bag
Kudi dey for the goody bag
Money dey for the goody bag
And banana dey for the goody bag
In the goody bag
Kudi dey for the goody bag
Money dey for the goody bag
And banana dey for the goody bag
In the goody bag
Kudi dey for the goody bag
Money dey for the goody bag
And banana dey for the goody bag
In the goody bag
Kudi dey for the goody bag
Money dey for the goody bag
And banana dey for the goody bag

Tłumaczenie piosenki

Nikt nie dodał jeszcze tłumaczenia do tej piosenki. Bądź pierwszy!
Jeśli znasz język na tyle, aby móc swobodnie przetłumaczyć ten tekst, zrób to i dołóż swoją cegiełkę do opisu tej piosenki. Po sprawdzeniu tłumaczenia przez naszych redaktorów, dodamy je jako oficjalne tłumaczenie utworu!

+ Dodaj tłumaczenie

Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść tłumaczenia musi być wypełniona.
Dziękujemy za wysłanie tłumaczenia.
Nasi najlepsi redaktorzy przejrzą jego treść, gdy tylko będzie to możliwe. Status swojego tłumaczenia możesz obserwować na stronie swojego profilu.

Interpretacja piosenki

Dziękujemy za wysłanie interpretacji
Nasi najlepsi redaktorzy przejrzą jej treść, gdy tylko będzie to możliwe.
Status swojej interpretacji możesz obserwować na stronie swojego profilu.
Dodaj interpretację
Jeśli wiesz o czym śpiewa wykonawca, potrafisz czytać "między wierszami" i znasz historię tego utworu, możesz dodać interpretację tekstu. Po sprawdzeniu przez naszych redaktorów, dodamy ją jako oficjalną interpretację utworu!

Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść interpretacji musi być wypełniona.

Lub dodaj całkowicie nową interpretację - dodaj interpretację
Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść poprawki musi być wypełniona. Dziękujemy za wysłanie poprawki.
Najpopularniejsze od D. Prince
Take banana
332
{{ like_int }}
Take banana
D. Prince
Goody bag
299
{{ like_int }}
Goody bag
D. Prince
Amarachi
262
{{ like_int }}
Amarachi
D. Prince
Komentarze
Polecane przez Groove
Fortnight
2k
{{ like_int }}
Fortnight
Taylor Swift
Chyba że z Tobą
1,3k
{{ like_int }}
Chyba że z Tobą
MODELKI
HILL BOMB
654
{{ like_int }}
HILL BOMB
Guzior
​i like the way you kiss me
11,3k
{{ like_int }}
​i like the way you kiss me
Artemas
Nadziei Słowa
468
{{ like_int }}
Nadziei Słowa
KęKę (PL)
Popularne teksty
Siedem
52k
{{ like_int }}
Siedem
Team X
34+35
42,8k
{{ like_int }}
Love Not War (The Tampa Beat)
25,6k
{{ like_int }}
Love Not War (The Tampa Beat)
Jason Derulo
SEKSOHOLIK
164k
{{ like_int }}
SEKSOHOLIK
Żabson
Snowman
74,9k
{{ like_int }}
Snowman
Sia