Ice Prince - No die tomorrow [tekst, tłumaczenie i interpretacja piosenki]

Wykonawca: Ice Prince
Gatunek: Pop

Tekst piosenki

Chai!
Yes aii
They don't know
My mommy tell me say
Watch out for the snakes and watch out for the pythons
And jargo tell me say
Open up me soul, when the people turn the mic on
Zamani boy kill another one
Kicks with my louie and vuitton
Badman all of them around
Me take their words worth like ah dem quran
Charlie make i see space
Ati re the ball step
Make i introduce you to sammy, that be my jos friend
Rappers taking shots at me cause i'm killing i'm off them
Kpooyaka kpooyaka
Now this girl feeling like us fam
2015, na im be the question
My people dey anticipate who go be the next one
Well afterall, we know say allah dem go rig election
Upcoming artiste no fit afford money for session
See me i don't fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz if i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
This was copied from free naija lyrics dot com
And i wonder why
Some people dem thief money and dem ah carry dey go
I wonder why…
Some people dem ah sleep for bridge with no place to go
Politicians dem ah cover up the truth
We bringing up corruption in the youth
See the kind of money all of dem ah loot
Terrorist dem ah gather more recruit
Even if we diss them, shebi dem go listen
Before you know it, dem go say five billion is missing
And even if you suffer dem no go see am like big thing
Ask the people wey dey for jos, na we be victim
Zamani boy kill another one
And all their children instagram na louie and vuitton
See me no fear no badman, all of dem ah run
Government dey take their words but that one no be haram
See me i don't fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
They shoot ah magazine, ban the gate to youth
Na na na na na na rain fall down
They shoot ah magazine, ban the gate to youth
Na na na na na….kpooyaka!
They bring me down
Shebi dem go cure my craze
Get your juju make you carry am go
Jehovah dey surround my place
Yeah hey there
They call me ice prince zamani
Kids call me ish prish
They go like uncle ish prish
See me i don't fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
Okay
Me and my grip boyz
We no dey look face
And if you bite this omo
That one na tooth ache
See we are the warriors, we dey look up to 2face
But me and stickerboy na mostly hoodos we dey cook plate
Who gives a f*ck door; weak bar
Shebi na ice prince don dey become a big star
Shebi na meek mill don dey invite am come milly
How i go pay attention when niggas dey talk silly
Na which kind kpekere be this
Oh lesele be this…
Aii, Na which kind kpekere be this
Put me on top my game oh
Na which kind kpekere be this
Kpekere be this…
Aii, Na which kind kpekere be this
Na na na na na na……sammy gyan!
Put me on top my game oh…

Tłumaczenie piosenki

Nikt nie dodał jeszcze tłumaczenia do tej piosenki. Bądź pierwszy!
Jeśli znasz język na tyle, aby móc swobodnie przetłumaczyć ten tekst, zrób to i dołóż swoją cegiełkę do opisu tej piosenki. Po sprawdzeniu tłumaczenia przez naszych redaktorów, dodamy je jako oficjalne tłumaczenie utworu!

+ Dodaj tłumaczenie

Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść tłumaczenia musi być wypełniona.
Dziękujemy za wysłanie tłumaczenia.
Nasi najlepsi redaktorzy przejrzą jego treść, gdy tylko będzie to możliwe. Status swojego tłumaczenia możesz obserwować na stronie swojego profilu.

Interpretacja piosenki

Dziękujemy za wysłanie interpretacji
Nasi najlepsi redaktorzy przejrzą jej treść, gdy tylko będzie to możliwe.
Status swojej interpretacji możesz obserwować na stronie swojego profilu.
Dodaj interpretację
Jeśli wiesz o czym śpiewa wykonawca, potrafisz czytać "między wierszami" i znasz historię tego utworu, możesz dodać interpretację tekstu. Po sprawdzeniu przez naszych redaktorów, dodamy ją jako oficjalną interpretację utworu!

Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść interpretacji musi być wypełniona.

Lub dodaj całkowicie nową interpretację - dodaj interpretację
Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść poprawki musi być wypełniona. Dziękujemy za wysłanie poprawki.
Najpopularniejsze od Ice Prince
N Word
496
{{ like_int }}
N Word
Ice Prince
Jambo
413
{{ like_int }}
Jambo
Ice Prince
I Swear
404
{{ like_int }}
I Swear
Ice Prince
Aboki
375
{{ like_int }}
Aboki
Ice Prince
No die tomorrow
365
{{ like_int }}
No die tomorrow
Ice Prince
Komentarze
Polecane przez Groove
Fortnight
1,8k
{{ like_int }}
Fortnight
Taylor Swift
Chyba że z Tobą
1,3k
{{ like_int }}
Chyba że z Tobą
MODELKI
HILL BOMB
645
{{ like_int }}
HILL BOMB
Guzior
​i like the way you kiss me
10,9k
{{ like_int }}
​i like the way you kiss me
Artemas
Nadziei Słowa
464
{{ like_int }}
Nadziei Słowa
KęKę (PL)
Popularne teksty
Siedem
51,9k
{{ like_int }}
Siedem
Team X
34+35
42,8k
{{ like_int }}
Love Not War (The Tampa Beat)
25,6k
{{ like_int }}
Love Not War (The Tampa Beat)
Jason Derulo
SEKSOHOLIK
163,8k
{{ like_int }}
SEKSOHOLIK
Żabson
Snowman
74,8k
{{ like_int }}
Snowman
Sia