Burna Boy - Collateral Damage [tekst, tłumaczenie i interpretacja piosenki]

Wykonawca: Burna Boy
Album: African Giant
Gatunek: Rap

Tekst piosenki

[Hook]
Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
If dem say make we jump we go jump
Ambassador go dey chop
And President go dey chop
And Governor go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump

[Verse 1]
No be for here wey dem born Jesus ehee
My country problem e pass Jesus
Because na we be our own problem ehee
Na who go come reason well?

[Hook]
Oya dey there ooo
Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache no go drink panadol
Meanwhile president go dey chop
And Governor go dey chop

[Verse 2]
Na who,na who dey here?
Money dey here
The Thiefi thiefi come major
Wey make the suffer come dey here?
Suffer yapa mukutun, brukutum
Wey dey make people sukun
Tukutum, won ni inu won o dun
Brukutum, suffer yapa mutukum
The people do you well well
And dem dey laugh you well well
And dem dey see as e deh sele
Them sef dey flenjor well well
Yeah, yeah ooh
[?]
My people suffer well well
Police dey slap here well well
Hungry dey wire dem well well
Oluwa oluwa oluwa ooo

[Hook]
Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache no go drink panadol
Meanwhile president go dey chop
And Governor go dey chop

[Verse 3]
My people serve they fear too much
We fear the thing we no see
One day all of us go die
We always get reason to fear
Fight for your right o you go to fear
Police go slap you,you go to fear
Fight for your pikin dem no go to fear
You go to fear fear fear

[Hook]
Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache no go drink panadol
Meanwhile president go dey chop
And Governor go dey chop

Tłumaczenie piosenki

Nikt nie dodał jeszcze tłumaczenia do tej piosenki. Bądź pierwszy!
Jeśli znasz język na tyle, aby móc swobodnie przetłumaczyć ten tekst, zrób to i dołóż swoją cegiełkę do opisu tej piosenki. Po sprawdzeniu tłumaczenia przez naszych redaktorów, dodamy je jako oficjalne tłumaczenie utworu!

+ Dodaj tłumaczenie

Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść tłumaczenia musi być wypełniona.
Dziękujemy za wysłanie tłumaczenia.
Nasi najlepsi redaktorzy przejrzą jego treść, gdy tylko będzie to możliwe. Status swojego tłumaczenia możesz obserwować na stronie swojego profilu.

Interpretacja piosenki

Tekst stworzył(a)
Dziękujemy za wysłanie interpretacji
Nasi najlepsi redaktorzy przejrzą jej treść, gdy tylko będzie to możliwe.
Status swojej interpretacji możesz obserwować na stronie swojego profilu.
Dodaj interpretację
Jeśli wiesz o czym śpiewa wykonawca, potrafisz czytać "między wierszami" i znasz historię tego utworu, możesz dodać interpretację tekstu. Po sprawdzeniu przez naszych redaktorów, dodamy ją jako oficjalną interpretację utworu!

Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść interpretacji musi być wypełniona.

Burna Boy mówi o pojawiających się kwestiach korupcji, ucisku i nijakiej postawy Afrykanów jako całości, aby zająć niezachwiane stanowisko w sprawie ich praw! Ten werset uosabia zaniedbanie niezliczonych osób sprawujących władzę / rząd w kraju Nigerii.

 

Nigeria przez całą swoją historię, odkąd uzyskała niepodległość, była zagadką korupcji. Burna odnosi się do tych osób, które wykorzystują swoją moc do zwiększenia osobistych korzyści i konsumpcji.

 

To mówi o tym, jak robimy wszystko, co mówią nam politycy, jeśli mówią skacz, skaczemy. Nawet niektórzy ludzie wyjdą dalej i dalej i zrobią salto. Większość rzeczy, które mówią nam politycy, nie służy naszemu dobru.

 

Robimy cokolwiek mówią i zapominamy o naszym samopoczuciu, boli nas głowa i nie bierzemy panadolu, nie znajdujemy lekarstwa na własne problemy, podczas gdy politycy , „jedzą pieniądze”.


Lub dodaj całkowicie nową interpretację - dodaj interpretację
Wyślij Niestety coś poszło nie tak, spróbuj później. Treść poprawki musi być wypełniona. Dziękujemy za wysłanie poprawki.
Najpopularniejsze od Burna Boy
On The Low
1,3k
{{ like_int }}
On The Low
Burna Boy
Last Last
1,1k
{{ like_int }}
Last Last
Burna Boy
JA ARA E
936
{{ like_int }}
JA ARA E
Burna Boy
Real Life
767
{{ like_int }}
Real Life
Burna Boy
Gbona
755
{{ like_int }}
Gbona
Burna Boy
Komentarze
Utwory na albumie African Giant
1.
1,3k
2.
755
3.
571
4.
Omo
501
5.
476
6.
476
8.
461
10.
400
11.
399
12.
383
13.
348
14.
342
15.
326
16.
310
17.
307
Polecane przez Groove
we can’t be friends (wait for your love)
6,9k
{{ like_int }}
we can’t be friends (wait for your love)
Ariana Grande
HILL BOMB
563
{{ like_int }}
HILL BOMB
Guzior
FRI(END)S
2,8k
{{ like_int }}
FRI(END)S
V (뷔) / BTS
NIE OBIECAM
782
{{ like_int }}
NIE OBIECAM
Małach & Rufuz
Nadziei Słowa
374
{{ like_int }}
Nadziei Słowa
KęKę (PL)
Popularne teksty
Siedem
51,9k
{{ like_int }}
Siedem
Team X
34+35
42,7k
{{ like_int }}
Love Not War (The Tampa Beat)
25,6k
{{ like_int }}
Love Not War (The Tampa Beat)
Jason Derulo
SEKSOHOLIK
163,3k
{{ like_int }}
SEKSOHOLIK
Żabson
Snowman
74,8k
{{ like_int }}
Snowman
Sia